Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Majesty, artista - Peruzzi.
Fecha de emisión: 20.12.2018
Idioma de la canción: inglés
Majesty |
Baby you’re a miracle walahi |
Cinderella Cindodo |
Be The Bang bang bang |
Be the bang bang bang |
Bang bang bang bang bang bang |
Speroach beatz |
Ore |
Do-Do… |
Dont be shy |
I no fit move until I see your light |
I’ll cry a river |
If I fit walahi |
Be the bang bang bang |
Baby malo gbagbe |
Ah |
Say na your cruise I like |
Show me that you’re miracle tonight |
Take me high I wanna feel alright |
If I gum body |
Baby go say e dey totori |
And I no want to dey bother you |
But I wan know if e sure me… sure me |
If I gum body |
Baby go say e dey totori |
And I no want to dey bother you |
But I wan know if e sure me… sure me |
Nwannem if you see the mame |
Her Royal Majesty |
Pikin wey fine like this |
Suppose dey with me |
Nwannem Nwannem |
I say nwannem |
If you see the mame |
Her Royal Majesty |
(Her Royal Majesty) |
Pikin wey fine like this |
(pikin dey fine like this) |
E suppose dey with me |
(suppose dey with me) |
I promise to kiss you before you wake up |
Love you without the makeup |
Baby dont break up |
I’d touch down before the takeoff |
Yeah e yea |
Luckily for me you know my P |
They say I take you personal |
I no fit disagree |
Omo na confirm P |
If you check am |
True talk I no dey run scam |
Huncho for my area |
So I for like give you your own crown |
Luckily for me you too sabi |
They say I wan dey take you personal |
I no fit disagree |
Nwannem if you see the mame |
Her Royal Majesty |
Pikin wey fine like this |
Suppose dey with me |
Nwannem Nwannem |
I say nwannem |
If you see the mame |
Her Royal Majesty |
(Her Royal Majesty) |
Pikin wey fine like this |
(pikin dey fine like this) |
E suppose dey with me |
(suppose dey with me) |
Kiss you |
Kiss You |
Before |
You Wake up |
Love you |
Love you |
More without the makeup |
Kiss you |
Before |
You Wake up |
Be The Bang bang bang |
Speroach beatz |
Swaps |