Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Welcome to Warri, artista - Erigga
Fecha de emisión: 03.10.2019
Restricciones de edad: 18+
Idioma de la canción: inglés
Welcome to Warri |
Yes |
I Dey Always They Tell People Say For |
This Town We Get 3 Different Community |
Ekpan, Agbasa, & Okere |
(Agbasa) If Dem Hold You Say U Thief Phone |
U Dey Pay 4 stabiliser and Phone |
(Okere) If them Hold U Till Day Break Na Bottom Stairs U dey Sleep But |
(Ekpan) If Dem Wan Give U Post Dem No Dey Look Say U Be Indigene |
Na The Kind Mark Wey Dey |
Ur Body Dem Take Dey Give U Position |
If U Get 1 Eye U Be Vice |
If Ur Hand Dey Seaze U Be P.R.O |
If U Get Bullet Mark U Be D. C |
If U Waka Dey Wave U Be Press |
(area I hail oooooo) Old Warri |
Welcome To warri Where All The Mama’s dey Vex |
F*ck Up No Dey Sawa |
She Tatto am 4 Her Breasts |
Her Son Dey Press |
Two Kala Under Her Dress |
She Ready Shoot Olokpa If Them Come Her Address (Rest) |
No Be Today She Don Dey See Her arrest |
Area Mama 4 D Hood U No Wan See Her Vex |
Apart From Cocaine Nothing Mama No Dey Sell |
1999 Dem Lock Mama Throw Her Inside Cell |
Dem Carry Her Pass Me Where I For Dey Play Monkey Post |
They Almost Blast Me With Slap |
I Take Off With My Kittos |
The First Time I See where Dem Stab Person Neck |
Na 94 Two Seconds Naso Andrew Fall |
Andrew Mama Dey Bust Cry |
Who Do Am Don Run |
Full Compound Dey Pack Egbe The Police Dey Come |
U Suppose Know Egbe |
Dat Guy Matter Na Dead |
Him Fit Arrest The Full Area If e Enter He Head |
I No Be Mumu Aje |
I know The Area Well |
Full Agbasa, Igbudu Dem Know My Matter There |
Odumu, Sobo, Ejegba We Get House 4 Ekpan |
Go Udu, Oruvworun |
The hands sound |
I No Be Mumu Aje |
I Know The Area well |
Warri Crisis 99 I Dey There |
Marine gate, iyara |
We Get House 4 Ekpan |
Go Ogborikoko |
Ask na |
The hands sound |
Dem Butcher My Friend Hand 4 Agbasa Feast |
With Old Cutlass Naso Fight Take Enter Street |
Igbo Market Men Dey Run Enter People Shop |
Carry 2 Wrong Set Of Shoes Till the Feast Stop |
Police Dey Shout If U Move |
I No Fit Stop |
Follow Me Enter Ejegba I Enter U top |
Our Biggest Fright Na Ekpan Hilux Light For Night |
Those Men No Get Joy Beating Na their Appetite |
I Dey Ceiling When Dem Carry All My Guys Go |
Government Bangle For The Hand Let D Dice Roll |
Papa Dey Waka Police Matter 3 Weeks Straight |
Native Doctor & Pastor For Here Dey Lick Plate |
Imagine Say The Full Area No Get Big Man |
Wetin Concern Signboard And Who Dey Sell Weed Man |
Dry Bread and Sadine Plus Igbe Fanta |
Naim We Dey Chop After We Don Smoke For Downtown |
I No Be Mumu Aje |
I know The Area Well |
Full Agbasa, Igbudu Dem Know My Matter There |
Odumu, Sobo, Ejegba We Get House 4 Ekpan |
Go Udu, Oruvworun |
The hands sound |
I No Be Mumu Aje |
I Know The Area well |
Warri Crisis 99 I Dey There |
Marine gate, iyara |
We Get House 4 Ekpan |
Go Ogborikoko |
Ask na |
The hands sound |
Marine gate, iyara |
We Get House 4 Ekpan |
Go Ogborikoko |
Ask na |
The hands sound |
Yes Naso Eee Be For The Same Warri Where We Dey Area & Characters |
Iyara (NairaBet) |
Isido (Vigilante) |
Obire (D.J) |
Ereku (Dustbin) |
Ogedegbee (Waka well) |
Pesu (Confra Boys) |
Victory Avenue (Beggi Beggi) |
Hausa Quarters (Ol chains) |
Garage (Ticket) |
Oppe (Gamblers) |
Ometa (No Neighbor) |
Agbasa (No Company) |
Ogunu (No Market) |
Makaiva (Gbo Gbo) |
Okere (Juju) |
Ajamoga (Link Road) |
NPA (Diesel) |
Ogbangwe (Judge Judge) |
Avenue (Depot) |
Airport Road (Ole) |
Ekpan (Murder) |
(Abeg) |
Day Break Everywhere Bust Men |
Is The Erigma 2 |
I Know U Waited 7 Years 4 Dis men |
Guess What U No Wait In Vein Aswear |
Burst Una Screen Guard |
(No Limit) |
All The Jam Dey Bang |
Abeg Commot Ur Leg 4 High Tension ooo |