Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción It Is What It Is, artista - adekunle gold.
Fecha de emisión: 03.02.2022
Idioma de la canción: inglés
It Is What It Is(original) |
People wey no dey feed you |
Always the first to talk about your life |
Look at the irony |
Shame you for public come dey beg for side |
Don’t get it twisted |
I no dey kiss ass |
That shit is not healthy |
Keeping my distance |
Some people are worse than pandemic |
If e go cost my peace |
Den I go take my leave |
If e no be money |
Do not disturb me please |
If e go cost my peace |
That’s some expensive shit o |
If e no be money |
Do not disturb me please |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
Money no dey bring happiness o |
Na when I get money I realize o |
But I no be hypocrite |
I dey pray make you get your own too |
See bad times will never last |
Elemi lo ma last |
Life come at you so fast |
Small time you don become wetin you hate |
Lowkey |
They hate their life |
And they’re lonely |
No energy for nobody |
Wey no dey happy for me, for me |
Lowkey |
You hate your life |
And you lonely |
No energy for nobody |
No waste your time |
Man I no see you |
If e go cost my peace |
Den I go take my leave |
If e no be money |
Do not disturb me please |
If e go cost my peace |
That’s some expensive shit o |
If e no be money |
Do not disturb me please |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
It is what it is |
It is what it is |
(traducción) |
La gente no te alimenta |
Siempre el primero en hablar de tu vida |
Mira la ironía |
Te avergüenzas por el público, ven y ruega por un lado |
No lo entiendas torcido |
yo no dey beso culo |
Esa mierda no es saludable |
Manteniendo mi distancia |
Algunas personas son peores que una pandemia |
Si e ir me cuesta la paz |
Den voy a despedirme |
si no hay dinero |
no me molestes por favor |
Si e ir me cuesta la paz |
Eso es una mierda cara o |
si no hay dinero |
no me molestes por favor |
majisoro |
Esperar |
Es lo que es |
Mawobe |
dejar am |
majisoro |
Esperar |
Es lo que es |
Mawobe |
dejar am |
El dinero no trae felicidad o |
Na cuando consigo dinero me doy cuenta o |
Pero no seré hipócrita |
Rezo para que tú también consigas el tuyo |
Ve que los malos tiempos nunca durarán |
Elemi lo ma último |
La vida viene a ti tan rápido |
Por un tiempo pequeño no te mojas en lo que odias |
Clave baja |
Odian su vida |
Y están solos |
Sin energía para nadie |
Wey no dey feliz por mí, por mí |
Clave baja |
odias tu vida |
Y tu solo |
Sin energía para nadie |
No pierdas tu tiempo |
Hombre, no te veo |
Si e ir me cuesta la paz |
Den voy a despedirme |
si no hay dinero |
no me molestes por favor |
Si e ir me cuesta la paz |
Eso es una mierda cara o |
si no hay dinero |
no me molestes por favor |
majisoro |
Esperar |
Es lo que es |
Mawobe |
dejar am |
majisoro |
Esperar |
Es lo que es |
Mawobe |
dejar am |
Es lo que es |
Es lo que es |