Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Abule, artista - Patoranking. canción del álbum Three, en el genero Африканская музыка
Fecha de emisión: 26.08.2020
Etiqueta de registro: Amari Musiq, EMPIRE
Idioma de la canción: inglés
Abule(original) |
Hold am tight |
Hold am jeje |
This is another story o |
For my mind |
Make I tell you wetin happen for Abule |
Bout this big party inside my Abule |
I went there with my best friend Kunle |
Kunle dey there with him girlfriend Shile |
Ghetto girls them dey like Takasufe |
So many pretty girls dey inside my mule |
I just dey wonder say which kind party eh |
Everything yapa everything dey |
Aaah oshe |
I get many girls wey them dey come from Mowe |
AJ boys them dey like to throw way |
Omo se gobe |
We just having fun |
We wan carry on |
Crazy girls like Meg Thee Stallion |
But my girlfriend dey here dey turn me on |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Omoge whine am you can do better |
Sweet gbedu from Ebute Metta |
All the way to Niger Delta |
Na we get am |
Plenty olololo |
Gyal’em nuff o ogologo |
I just wan sharply take one photo |
Before the Baba them tell us to go |
Aaah oshe |
I get many girls wey them dey come from Mowe |
AJ boys them dey like to throw way |
Omo se gobe |
We just having fun |
We wan carry on |
Crazy girls like Megan Stallion |
But my girlfriend dey here dey turn me on |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |
(traducción) |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Esta es otra historia o |
Para mi mente |
Haz que te diga que sucederá para Abule |
Acerca de esta gran fiesta dentro de mi Abule |
Fui allí con mi mejor amigo Kunle. |
Kunle dey allí con su novia Shile |
Las chicas del gueto les gusta Takasufe |
Tantas chicas bonitas viven dentro de mi mula |
Solo me pregunto qué tipo de fiesta eh |
Todo yapa todo dey |
Aaah oshe |
Tengo muchas chicas que vienen de Mowe |
AJ chicos les gusta tirar |
Omo se gobe |
Sólo nos estamos divertiendo |
Queremos continuar |
Chicas locas como Meg Thee Stallion |
Pero mi novia está aquí y me excita |
Por eso yo |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Por eso yo |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Omoge, lloriqueo, puedes hacerlo mejor |
Dulce gbedu de Ebute Metta |
Todo el camino hasta el delta del Níger |
Na conseguimos am |
Mucho olololo |
Gyal'em nuff o logo |
Solo quiero tomar una foto bruscamente |
Antes de que Baba nos diga que nos vayamos |
Aaah oshe |
Tengo muchas chicas que vienen de Mowe |
AJ chicos les gusta tirar |
Omo se gobe |
Sólo nos estamos divertiendo |
Queremos continuar |
Chicas locas como Megan Stallion |
Pero mi novia está aquí y me excita |
Por eso yo |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Por eso yo |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |
Agárrate fuerte |
Espera am jeje |