Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Soupé, artista - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee
Fecha de emisión: 15.11.2015
Idioma de la canción: inglés
Soupé(original) |
Hehehehe |
Falz the bad guy |
Yemi Alade |
Shaydee on the single |
Baby |
Wey stand for corner |
Her body like say dem |
Carry you come from yonder |
Oh baby |
Wey stand for corner |
I dey mayan for you |
I dey craze for you |
I dey mad oh |
I dey craze oh |
I fit die on top your case oh |
E dey show I dey see for your face oh |
You go still be my sweet potato |
E be true I dey tire for the same old |
Girls wey dey come for the fame oh |
All the ones wey dey jump for the ego |
Dem no dey shame oh |
Dem be the same oh |
I dey like when you smile I dey wait oh |
E dey spark the plug in my brain oh |
Blood no dey flow for my vein oh |
You be angeli oh see you hail oh |
I dey craze oh I don pick date oh |
And I never even ask for your name oh |
I dey shake oh Na your shape oh |
I wan talk but liver dey fail oh |
I don tire to dey sit down for corner |
Dey wait for your love (Hey hey) |
See if I get up and I ask you for your number |
Would you give me your love (your love) |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You got me hot like a |
Soupe |
My sweetie banana |
Your body hot like a |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You make me hot like a |
Soupe |
My sweetie jollof rice |
Your body hot like a |
Soupe |
Baby |
Wey stand for corner |
Her body like say dem |
Carry you come from yonder |
Oh baby |
Wey stand for corner |
I dey mayan for you |
I dey craze for you |
I am captured by your stature |
I will search for everything you ask for |
And you didn’t ask for |
Give you green pasture |
I dey see the bigger picture leave passport |
All these other boys tryna be your guy but |
Dem be cockroach Wey the camphor |
Oma need real man to ni swag joh |
To ma love eh till the day of rapture |
If you gree for me I don hit jackpot |
Girl I’ll get you back like Jazz pot |
I’m still wishing that you will give me one shot |
To take over your heart and be the landlord |
I no know whether the love e no true |
But you really make a nigga how to sow shoe |
Cause I no know how I go approach you |
If you know the kind trouble I dey go through |
I don tire to dey sit down for corner |
Dey wait for your love |
Hey hey |
See if I get up and I ask you for your number |
Would you give me your love (your love) |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You got me hot like a |
Soupe |
My sweetie banana |
Your body hot like a |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
Naijalricszone.com |
You make me hot like a |
Soupe |
My sweetie jollof rice |
Your body hot like a |
Soupe |
Baby |
Wey stand for corner |
Her body like say dem |
Carry you come from yonder |
Oh baby |
Wey stand for corner |
I dey mayan for you |
I dey craze for you |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You got me hot like a |
Soupe |
My sweetie banana |
Your body hot like a |
Soupe |
My sweetie pepper soup |
You make me hot like a |
Soupe |
My sweetie jollof rice |
Your body hot like a |
Soupe |
Eh le le le |
Craze for you |
Mayan for you oh |
I dey craze for you |
Eh lele eh le eh |
I dey craze for you |
Mayan for you oh |
I dey craze for you |
I dey craze for you |
(traducción) |
Jejejeje |
Falz el malo |
yemi alade |
Shaydee en el sencillo |
Bebé |
Wey soporte para esquina |
Su cuerpo como decir dem |
Llevarte vienes de allá |
Oh bebe |
Wey soporte para esquina |
Yo dey mayan para ti |
Estoy loco por ti |
Estoy muy enojado oh |
Estoy loco oh |
Me muero en la parte superior de tu caso, oh |
E dey show, dey veo por tu cara, oh |
Sigues siendo mi patata dulce |
E ser verdad me canso de lo mismo de siempre |
Chicas, venimos por la fama, oh |
Todos los que saltan por el ego |
Dem no dey vergüenza oh |
Dem ser el mismo oh |
Me gusta cuando sonríes, espero, oh |
E dey enciende la bujía en mi cerebro oh |
La sangre no fluye por mis venas, oh |
Eres angeli oh te veo granizo oh |
Estoy loco, oh, no elijo la fecha, oh |
Y ni siquiera pregunto por tu nombre, oh |
Yo dey tiemblo oh Na tu forma oh |
Quiero hablar pero el hígado falla oh |
No me canso de sentarme en la esquina |
Dey espera tu amor (Ey ey) |
A ver si me levanto y te pido tu número |
Me darías tu amor (tu amor) |
sopa |
Mi dulce sopa de pimienta |
Me tienes caliente como un |
sopa |
Mi plátano cariño |
Tu cuerpo caliente como un |
sopa |
Mi dulce sopa de pimienta |
Me pones caliente como un |
sopa |
Mi cariño jollof arroz |
Tu cuerpo caliente como un |
sopa |
Bebé |
Wey soporte para esquina |
Su cuerpo como decir dem |
Llevarte vienes de allá |
Oh bebe |
Wey soporte para esquina |
Yo dey mayan para ti |
Estoy loco por ti |
me cautiva tu estatura |
Buscaré todo lo que pidas |
y no pediste |
Darte pastos verdes |
Dey veo la imagen más grande dejar el pasaporte |
Todos estos otros chicos intentan ser tu chico pero |
Dem ser cucaracha Wey el alcanfor |
Oma necesita un hombre de verdad para ni swag joh |
Para ma amor eh hasta el día del éxtasis |
Si aceptas por mí, no gano el premio gordo |
Chica, te recuperaré como Jazz Pot |
Todavía estoy deseando que me des una oportunidad |
Para apoderarse de tu corazón y ser el dueño |
no se si el amor no es verdadero |
Pero realmente eres un negro sobre cómo sembrar zapatos |
Porque no sé cómo me acerco a ti |
Si sabes el tipo de problemas por los que paso |
No me canso de sentarme en la esquina |
Dey espera por tu amor |
hola hola |
A ver si me levanto y te pido tu número |
Me darías tu amor (tu amor) |
sopa |
Mi dulce sopa de pimienta |
Me tienes caliente como un |
sopa |
Mi plátano cariño |
Tu cuerpo caliente como un |
sopa |
Mi dulce sopa de pimienta |
Naijalricszone.com |
Me pones caliente como un |
sopa |
Mi cariño jollof arroz |
Tu cuerpo caliente como un |
sopa |
Bebé |
Wey soporte para esquina |
Su cuerpo como decir dem |
Llevarte vienes de allá |
Oh bebe |
Wey soporte para esquina |
Yo dey mayan para ti |
Estoy loco por ti |
sopa |
Mi dulce sopa de pimienta |
Me tienes caliente como un |
sopa |
Mi plátano cariño |
Tu cuerpo caliente como un |
sopa |
Mi dulce sopa de pimienta |
Me pones caliente como un |
sopa |
Mi cariño jollof arroz |
Tu cuerpo caliente como un |
sopa |
Eh le le le |
locura por ti |
Maya para ti oh |
Estoy loco por ti |
Eh lele eh le eh |
Estoy loco por ti |
Maya para ti oh |
Estoy loco por ti |
Estoy loco por ti |