Letras de Paper - Falz, Chillz

Paper - Falz, Chillz
Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Paper, artista - Falz.
Fecha de emisión: 14.01.2019
Restricciones de edad: 18+
Idioma de la canción: inglés

Paper

(original)
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All because of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
Yeah
Check
All because you want to live the faaji life
You ready to pay the price
Do the sacrifice
You ready to pay the price
Take your mama life
And even you no fit explain this your appetite
You want the benz
You no wan take the taxify
You wan order gold bottles
Maybe 35
You wan halla «private jet things»
When you catch flight
Now you don dey shey weyrey lonso
You don dey bark for night
Skeleton is in your closet
You murder to chow suppper
All the wraps of powder
You swallow to pass border
All the person pikin you carry for tight corner
I see you when you collect
Ekun je Oga olokpa
Dem say you talk say you dey find raba
Na say you go and dip your two hands in foul matter
Oga this one you dey do
E pass arm robber
You turn criminal
Because you want to chow dollar
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All because of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
Yeah
Check
Ah
All because they offer you a little dollar
Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter
Small girl pikin wey her hero still be Dora
Small pikin dem wey never suppose leave the mother
You need to hammer
You need to get the dough
E dey important
You want to chop national cake
You dey pray for contract
Dem give you Ghana must go
Make you change the number
Voting never start
You don dey say your congrats
Why your people no fit hide this long throat
No go use your dirty hand stain the white for my cloth
Mouth full of jokes
Hand full of notes
Oh I hear your people collect rice for some votes
Dem say you talk say you no like suffer
Na so you go and deep your two hands in our coffers
Oga this one you dey do e pass arm robber
Throway moral
Because you want to chow dollar
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All becasue of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
(traducción)
Dem dice ver peligro oh
No ves el peligro, oh
No vayas a perder tu centro oh
Todo por culpa del papel oh
Dem dice ver peligro oh
No dey ves peligro
No vayas a perder tu centro oh
Todo por culpa del papel oh
Controlar
Todo porque quieres vivir la vida faaji
Estás listo para pagar el precio
haz el sacrificio
Estás listo para pagar el precio
Toma tu vida de mamá
E incluso tú no encajas explicando esto tu apetito
quieres el benz
No quieres tomar el taxi
¿Quieres pedir botellas de oro?
Tal vez 35
Quieres encontrar «cosas de jet privado»
Cuando tomas vuelo
Ahora no dey shey weyrey lonso
No ladras por la noche
El esqueleto está en tu armario
Asesinas a la cena chow
Todas las envolturas de polvo
Te tragas para pasar la frontera
Toda la persona pikin que llevas por esquina estrecha
Te veo cuando coleccionas
Ekun je Oga olokpa
Dem dices que hablas, dices que encuentras raba
No digas que vas y mojas tus dos manos en materia sucia
Oga, este lo haces
E ladrón de armas
te vuelves criminal
Porque quieres comer dólar
Dem dice ver peligro oh
No ves el peligro, oh
No vayas a perder tu centro oh
Todo por culpa del papel oh
Dem dice ver peligro oh
No dey ves peligro
No vayas a perder tu centro oh
Todo por culpa del papel oh
Controlar
Ah
Todo porque te ofrecen un dolar
Na qué tipo de matrimonio tonto wey arrojas a tu hija
La niña pequeña piensa que su héroe sigue siendo Dora
Pequeño pikin dem wey nunca supongamos dejar a la madre
Tienes que martillar
Necesitas conseguir la masa
muy importante
Quieres picar torta nacional
Usted ora por contrato
Dem darte Ghana debe irse
Haz que cambies el número
Votar nunca comienza
No dices tus felicitaciones
¿Por qué tu gente no cabe esconder esta larga garganta?
No, ve, usa tu mano sucia, tiñe el blanco de mi tela
boca llena de bromas
Mano llena de notas
Oh, escucho que tu gente recolecta arroz por algunos votos
Dem dices que hablas, dices que no te gusta sufrir
Na así que vas y metes tus dos manos en nuestros cofres
Oga, este es el ladrón de brazos que pasas
moraleja
Porque quieres comer dólar
Dem dice ver peligro oh
No ves el peligro, oh
No vayas a perder tu centro oh
Todo por culpa del papel oh
Dem dice ver peligro oh
No dey ves peligro
No vayas a perder tu centro oh
Todo por culpa del papel oh
Calificación de traducción: 5/5 | Votos: 1

Comparte la traducción de la canción:

¡Escribe lo que piensas sobre la letra!

Otras canciones del artista:

NombreAño
Mercy 2021
Bop Daddy ft. Ms Banks 2020
Body Language ft. Ajebo hustlers 2021
Angelina ft. Falz, Oxlade 2019
I Do It 2017
Daz How Star Do ft. Falz, Téni, Dj Neptune 2019
Single & Searching ft. Falz 2017
Soft Work 2015
High Class 2014
How Far ft. Falz, Sir Dauda 2014
Currency 2014
Smooth Sailing (Freevybe) 2015
One Trouser 2020
Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks 2015
Cool Parry ft. Falz, Saeon 2014
Marry Me ft. Falz, Yemi Alade 2014
Senator 2014
Sunset ft. Chillz 2018
Jessica 2014
La Fête 2017

Letras de artistas: Falz