Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción As I Get Money, artista - Patoranking.
Fecha de emisión: 30.10.2017
Idioma de la canción: inglés
As I Get Money(original) |
as I get money ehn |
I con start to enjoy |
I open my company all my village people na him I employ |
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy |
I marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy |
as I get money ehn |
I sign big footballer |
I sign mickel obi |
I no ask am how much |
I paid him in dollars |
there is nothing money cannot do I made Merci goalkeeper for gunners |
if I write exam I no dey border again |
I don’t care if I come last |
as I get money ehn |
I call my landlord |
I tell am to tell me the cost of him properties just in one word |
my broda panto |
as I get my own money I begin to diet |
I want to become the next mertusela |
am not ready to die yet |
a hundred and fifty years is not too much and that is my target |
raba eh raba raba eh |
as I get money ehn |
I start to import |
all the ugly girls wey dey lekki phase one I start to export |
(traducción) |
como consigo dinero ehn |
Puedo empezar a disfrutar |
Abro mi empresa toda la gente de mi pueblo na él empleo |
todo el mundo me conoce antes de que me llamen oga bon boy |
Me caso con mi novia y no llego a las dos semanas na él ella nació niño |
como consigo dinero ehn |
Firmo gran futbolista |
Yo firmo a mickel obi |
no pregunto cuanto |
yo le pague en dolares |
no hay nada que el dinero no pueda hacer hice Merci portero para artilleros |
si escribo examen no vuelvo a bordear |
No me importa si llego el último |
como consigo dinero ehn |
Llamo a mi casero |
Le digo que me diga el costo de sus propiedades en una sola palabra |
mi broda panto |
a medida que obtengo mi propio dinero empiezo a hacer dieta |
Quiero convertirme en la próxima mertusela. |
no estoy listo para morir todavía |
ciento cincuenta años no es mucho y ese es mi objetivo |
raba eh raba raba eh |
como consigo dinero ehn |
empiezo a importar |
todas las chicas feas wey dey lekki fase uno empiezo a exportar |