Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Baba God, artista - Peruzzi.
Fecha de emisión: 08.04.2021
Idioma de la canción: inglés
Baba God(original) |
Santamara kura baba, ayy Baba |
(Go) |
Sai Baba |
(Speroach Beatz) |
Oh Baba, ayy Baba |
Santaria baba, ria baba ayy |
WhatYaSay |
Strong grace and mercies |
Ayy Baba |
And anointin' oil combine |
Santamara kura baba, ayy Baba |
(Loose) |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus |
For a long time you don cover me so (yea'-yeah) |
They can’t touch me again |
If no be you wey cover me so |
Dem for don take me away |
Man dem wey know me bfore |
They don’t know me again |
Thy don try but they can’t conquer the boy |
They can’t hold me again |
This love, there’s somethin' about it (I say me) |
I can’t do without it (Baba, this love) |
There’s somethin' about it (I say me, I say me) |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it (somethin') |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it (loose) |
I can’t do without it |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus |
On my knee I dey cry to God (ayy Baba) |
My God dey for my back and e no dey sleep |
That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba) |
WhaYaSay |
E sure me die, e sure me die, e sure me die |
As a ghetto man say I go wear suit and tie |
E sure me die, e sure me die, e sure me die |
Profitin' on my business and e go multiply |
I just dey denge, I dey denge dey pose |
Every button wey dem close, dem open |
Sorry man if i no fit compose |
I’m a top star, count me as one of those |
And me say God willin', God willin', yeah |
We never gonna stop winnin', stop winnin' |
Forever chillin' and bubblin', bubblin' |
From my heart, me say «this is what me pray everyday» |
This love, there’s somethin' about it (I say me) |
I can’t do without it (Baba, this love) |
There’s somethin' about it (I say me, I say me) |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it (somethin') |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it |
I can’t do without it |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So everyday me I dey countin' my plus, no minus |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So everyday me I dey countin' my plus and I no minus |
Kprrr-ayy |
Kprrr-ayy |
Loose |
Santamara kura baba, ayy Baba |
(traducción) |
Santamara kura baba, ayy baba |
(Vamos) |
Sai Baba |
(Speroach Beatz) |
Oh Baba, ayy Baba |
Santaria baba, ria baba ayy |
Que Dices |
Fuerte gracia y misericordia |
ayy baba |
Y la unción de aceite se combinan |
Santamara kura baba, ayy baba |
(Perder) |
baba dios |
Yo digo na tu wey dey carga mi cruz |
Hablas, dices que no me apresure por la fuerza |
Entonces, todos los días yo dey contando mi más, no menos |
baba dios |
Yo digo na tu wey dey carga mi cruz |
Hablas, dices que no me apresure por la fuerza |
Entonces, todos los días yo dey contando mi más y yo no menos |
Por mucho tiempo no me cubres así (yea'-yeah) |
No pueden tocarme de nuevo |
Si no eres tu wey cubreme asi |
Dem para don llévame lejos |
Hombre dem wey me conocen antes |
no me conocen de nuevo |
Tu no lo intentas pero no pueden conquistar al chico |
No pueden retenerme de nuevo |
Este amor, hay algo al respecto (digo yo) |
No puedo prescindir de él (Baba, este amor) |
Hay algo al respecto (yo digo yo, yo digo yo) |
No puedo prescindir de él (este amor) |
Hay algo al respecto (algo) |
No puedo prescindir de él (este amor) |
Hay algo al respecto (suelto) |
no puedo prescindir de el |
baba dios |
Yo digo na tu wey dey carga mi cruz |
Hablas, dices que no me apresure por la fuerza |
Entonces, todos los días yo dey contando mi más, no menos |
baba dios |
Yo digo na tu wey dey carga mi cruz |
Hablas, dices que no me apresure por la fuerza |
Entonces, todos los días yo dey contando mi más y yo no menos |
De rodillas lloro a Dios (ayy Baba) |
Dios mio dey por mi espalda y no dey sueño |
Por eso yo (suelta, santamara kura baba, ayy Baba) |
¿Qué dices? |
Seguro que muero, seguro que muero, seguro que muero |
Como dice un hombre del gueto, voy con traje y corbata |
Seguro que muero, seguro que muero, seguro que muero |
Profitin 'en mi negocio y e go multiplicar |
Yo solo dey denge, yo dey dey dey pose |
Cada botón se cierra, se abre |
Lo siento hombre si no encaja en la composición |
Soy una estrella superior, cuéntame como una de esas |
Y yo digo si Dios quiere, si Dios quiere, sí |
Nunca vamos a dejar de ganar, dejar de ganar |
Siempre relajándose y burbujeando, burbujeando |
Desde mi corazón, digo «esto es lo que rezo todos los días» |
Este amor, hay algo al respecto (digo yo) |
No puedo prescindir de él (Baba, este amor) |
Hay algo al respecto (yo digo yo, yo digo yo) |
No puedo prescindir de él (este amor) |
Hay algo al respecto (algo) |
No puedo prescindir de él (este amor) |
Hay algo al respecto |
no puedo prescindir de el |
baba dios |
Yo digo na tu wey dey carga mi cruz |
Hablas, dices que no me apresure por la fuerza |
Así que todos los días yo estoy contando mi más, no menos |
baba dios |
Yo digo na tu wey dey carga mi cruz |
Hablas, dices que no me apresure por la fuerza |
Así que todos los días yo estoy contando mi más y yo no menos |
Kprrr-ayy |
Kprrr-ayy |
Perder |
Santamara kura baba, ayy baba |