Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Mama, artista - Tekno.
Fecha de emisión: 10.11.2017
Idioma de la canción: inglés
Mama(original) |
I nor get e money when I come Lagos |
Na my dream and my hustle and I thank Jesus |
My 'tory go inspire you, but e nor mean say |
Say you nor go hustle |
Say you nor go struggle o |
Eh… Mama, |
Mama tell me say |
Pikin ooo, one day you go blow |
Alhaji Tekno |
Eh-eh… Mama |
Mama tell me say |
My pikin ooo, one day you go blow |
She say, onyeoma, she say |
You go blow like trumpet |
(Paranran-paran-ranranran) |
Say you go fire like rocket |
(Paranran-paran) |
The only way we fly na private e-oh |
We nor dey shit for public toilet |
You nor dey clean yansh e-oh |
I swear say for Ojuelegba |
I swear say dem know my story |
Then when I dey for Zanga |
Swear say dem know my story |
Nobody send when I start with Banky W |
But right now say na StarBoy StarBoy |
Now girls move tinga-linga-ling |
God bless me, I bless mama pocket |
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh |
(Paranran-paran-ranranran) |
I don’t need to blow my trumpet |
(Paranran-paran-ranranran) |
Dem be plug but na we be the socket |
(Paranran-paran-ranranran) |
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh |
(Paranran-paran-ranranran) |
We dey use am clean yansh ooo |
I nor get e money when I come Lagos |
Paranranranranran |
Na my dream and my hustle and I thank Jesus |
My 'tory go inspire you, but e nor mean say |
E nor mean say |
Say you nor go hustle |
Say you nor go struggle o |
Eh… Mama, |
Mama tell me say |
Pikin ooo, one day you go blow |
Alhaji Tekno |
StarBoy, number one |
Eh-eh… Mama |
Mama tell me say |
My pikin ooo, one day you go blow |
She say, onyeoma, she say |
You go blow like trumpet |
(Paranran-paranranpamp-paranran) |
Say you go fire like rocket |
(Paranran-paran) |
The only way we fly na private yowa |
We nor dey shit for public toilet |
You nor dey look face e-oh |
Day by day |
So we hustle |
So we hustle |
December to December |
Na so we struggle |
Day by day |
So we hustle |
So we hustle |
But if you work hard |
If you work hard o |
Everything gon good |
Everything gon good |
Money nor dey when I come Lagos e-oh |
Na my dream and my hustle and I dey serious |
My 'tory go inspire you, but e nor mean say |
Say you nor go hustle |
Say you nor go struggle o |
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh |
(Paranran-paran-ranranran) |
Say you go fire like rocket |
(Paranran) |
The only way we fly na private yowa |
Fly na private ooo |
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh |
We dey use am clean yansh ooo |
(traducción) |
Ni recibo dinero electrónico cuando llego a Lagos |
Na mi sueño y mi ajetreo y doy gracias a Jesús |
Mi historia va a inspirarte, pero no quiero decir |
Di tú ni andes de prisa |
Di tú ni andes de lucha o |
Eh… mamá, |
Mamá dime di |
Pikin ooo, un día vas a soplar |
Alhaji Tekno |
Eh-eh… Mamá |
Mamá dime di |
Mi pikin ooo, un día vas a soplar |
Ella dice, onyeoma, ella dice |
Vas a soplar como trompeta |
(Paranran-paran-ranranran) |
Di que disparas como un cohete |
(Paranran-paran) |
La única forma en que volamos na privado e-oh |
Nosotros ni dey mierda para baño público |
Tu ni dey limpia yansh e-oh |
Lo juro digo por Ojuelegba |
Juro que dem conocen mi historia |
Luego, cuando dey por Zanga |
Juro que dem conocen mi historia |
Nadie manda cuando empiezo con Banky W |
Pero ahora di na StarBoy StarBoy |
Ahora las chicas se mueven tinga-linga-ling |
Dios me bendiga, bendigo el bolsillo de mamá |
Di ahora mismo que no toco como trompeta e-oh |
(Paranran-paran-ranranran) |
No necesito tocar mi trompeta |
(Paranran-paran-ranranran) |
Dem be plug but na we be the socket |
(Paranran-paran-ranranran) |
Dinero dey para el banco, e dey para el bolsillo e-oh |
(Paranran-paran-ranranran) |
Usamos am clean yansh ooo |
Ni recibo dinero electrónico cuando llego a Lagos |
Paranranranranran |
Na mi sueño y mi ajetreo y doy gracias a Jesús |
Mi historia va a inspirarte, pero no quiero decir |
E ni quiero decir |
Di tú ni andes de prisa |
Di tú ni andes de lucha o |
Eh… mamá, |
Mamá dime di |
Pikin ooo, un día vas a soplar |
Alhaji Tekno |
StarBoy, número uno |
Eh-eh… Mamá |
Mamá dime di |
Mi pikin ooo, un día vas a soplar |
Ella dice, onyeoma, ella dice |
Vas a soplar como trompeta |
(Paranran-paranranpamp-paranran) |
Di que disparas como un cohete |
(Paranran-paran) |
La única forma en que volamos na privado yowa |
Nosotros ni dey mierda para baño público |
Tu ni miras a la cara e-oh |
Día a día |
Así que nos apresuramos |
Así que nos apresuramos |
diciembre a diciembre |
Na así que luchamos |
Día a día |
Así que nos apresuramos |
Así que nos apresuramos |
Pero si trabajas duro |
Si trabajas duro o |
todo va bien |
todo va bien |
Dinero ni dey cuando vengo Lagos e-oh |
Na mi sueño y mi ajetreo y yo dey serio |
Mi historia va a inspirarte, pero no quiero decir |
Di tú ni andes de prisa |
Di tú ni andes de lucha o |
Di ahora mismo que no toco como trompeta e-oh |
(Paranran-paran-ranranran) |
Di que disparas como un cohete |
(Pararán) |
La única forma en que volamos na privado yowa |
Vuela en privado ooo |
Dinero dey para el banco, e dey para el bolsillo e-oh |
Usamos am clean yansh ooo |