Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Tire You, artista - victor ad
Fecha de emisión: 25.01.2019
Idioma de la canción: inglés
Tire You(original) |
Omo in this life |
Have money o |
You go suffer |
Oh oh oh oh |
No no no |
Etins Records |
It’s Victor AD na na na yeah |
It’s Davido |
OBO |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
O Lord I want to cash out |
I no want to blame my neigbour |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
My brother chop life |
Cause when you die, them forget your name o |
And as you see am |
Make dem update with the convoy |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey hustle |
You dey settle for less o |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Your mate dey graduate |
And get double promotion |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey work and pray |
You want to succeed o |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
I know say dem go talk say |
I don come again |
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o? |
O Lord I know say dem go say I too dey complain |
Or that I wan come update my status again o |
Don’t get it twisted, life is beautiful |
But the house and the cars is also meaningful |
I’m grateful for good times, guy I no be fool |
Even you wey dey judge me sef you want it too |
O Lord bless me, make I know my real face |
Make I know if my headquater correct or if all these na pretense |
OBO |
Lord I want to know |
And as you see am when dem updating the convoy |
Say suffer no dey tire you |
E no tire you |
You no dey hustle |
You dey settle for less o |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Your mate dey graduate |
And gain double promotion |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey work and pray |
You want to succeed o |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Eh |
Little boy, you gat work to do |
My papa say you gat work to do |
As them dey see all the chains and diamonds |
Them talk say I don do juju |
I no rely on Papa doe |
No! |
I enter street as Davido |
Oh! |
Some people say I no go blow |
Eh! |
say people wan dey with OBO |
I say thunder fire poverty |
Fire burn my enemies |
Water no get enemy |
If you wish me well, I go wish you well |
I say thunder fire nobody |
Me and Otedola go gum body |
Water no get enemy |
If you wish me well, I go wish you well |
Pre-Chorus — Victor AD |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
O Lord I want to cash out |
I no want to blame my neigbour |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
My brother chop life |
Cause when you die, them forget your name o |
And as you see am |
Make dem update with the convoy |
Say suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey hustle |
You dey settle for less o |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Your mate dey graduate |
And gain double promotion |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
(Oh my God Fiokee) |
You no dey work and pray |
You want to succeed |
Succeed o o o |
Tee-Y Mix |
E no dey tire you |
OBO baddest |
Chii |
(traducción) |
Omo en esta vida |
tener dinero o |
vas a sufrir |
Oh oh oh oh |
No no no |
Etins Records |
Es Victor AD na na na sí |
es david |
OBO |
O yo gano o yo gano |
No tengo excusa para el fracaso |
Oh Señor, quiero cobrar |
No quiero culpar a mi prójimo |
O yo gano o yo gano |
No tengo excusa para el fracaso |
Mi hermano corta la vida |
Porque cuando mueres, ellos olvidan tu nombre o |
Y como ves soy |
Actualizar dem con el convoy |
Ella no sufre, no te cansa |
E no te cansas |
No te apresuras |
Te conformas con menos o |
Ella no sufre, no te cansa |
E no te cansas |
Tu amigo se graduó |
Y obtén doble promoción |
Ella no sufre, no te cansa |
E no te cansas |
No trabajas y rezas |
Quieres triunfar o |
Ella no sufre, no te cansa |
E no te cansas |
Sé decir dem ir hablar decir |
no vuelvo a venir |
Shey, no compras el Benz ahora, ¿en caso de que ganes? |
Oh Señor, sé que dicen que van, que yo también me quejo |
O que quiero volver a actualizar mi estado o |
No te confundas, la vida es bella |
Pero la casa y los autos también son significativos. |
Estoy agradecido por los buenos tiempos, chico, no seré tonto |
Incluso tú me juzgas si tú también lo quieres |
Oh Señor, bendíceme, hazme conocer mi verdadero rostro |
Hazme saber si mi sede es correcta o si todo esto no es una pretensión |
OBO |
Señor quiero saber |
Y como ves, estoy cuando estoy actualizando el convoy |
Di que no sufras y te canses |
E no te canses |
No te apresuras |
Te conformas con menos o |
No sufras, no te canses |
E no te cansas |
Tu amigo se graduó |
Y obtén doble promoción |
No sufras, no te canses |
E no te cansas |
No trabajas y rezas |
Quieres triunfar o |
No sufras, no te canses |
E no te cansas |
eh |
Niñito, tienes trabajo que hacer |
Mi papá dice que tienes trabajo que hacer |
Mientras ellos ven todas las cadenas y diamantes |
Ellos hablan dicen que no hago juju |
No confío en Papa doe |
¡No! |
entro calle como davido |
¡Vaya! |
Algunas personas dicen que no voy a soplar |
¡Eh! |
dicen que la gente quiere dey con OBO |
Yo digo trueno fuego pobreza |
El fuego quema a mis enemigos |
El agua no consigue enemigo |
Si me deseas lo mejor, voy a desearte lo mejor |
Yo digo trueno fuego nadie |
Yo y Otedola vamos cuerpo de goma |
El agua no consigue enemigo |
Si me deseas lo mejor, voy a desearte lo mejor |
Pre-Coro — Victor AD |
O yo gano o yo gano |
No tengo excusa para el fracaso |
Oh Señor, quiero cobrar |
No quiero culpar a mi prójimo |
O yo gano o yo gano |
No tengo excusa para el fracaso |
Mi hermano corta la vida |
Porque cuando mueres, ellos olvidan tu nombre o |
Y como ves soy |
Actualizar dem con el convoy |
Di que no sufras y te canses |
E no te cansas |
No te apresuras |
Te conformas con menos o |
Ella no sufre, no te cansa |
E no te cansas |
Tu amigo se graduó |
Y obtén doble promoción |
No sufras, no te canses |
E no te cansas |
(Oh, Dios mío, Fiokee) |
No trabajas y rezas |
Quieres tener éxito |
triunfar o o o |
Mezcla en T-Y |
E no te cansas |
OBO más malo |
Chii |