Información de la canción En esta página puedes encontrar la letra de la canción Where I Come From, artista - Shatta Wale.
Fecha de emisión: 24.06.2020
Idioma de la canción: inglés
Where I Come From(original) |
Where I come from, nobody go pay ransom |
Where I come from |
E be like sey nobody dey care oh my God |
Where I come from, people dey try Phantom |
Pikin dey fly to London |
But I tell you If you try you go taya oo |
Where I come from |
Dem no fit talk people matter |
That be why |
Me I no dey go church oo |
My bible for my chest oh |
I be my own pastor |
Lomi ee lomi |
Ibe like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lom, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
Where I come from |
Many problem dey oo |
I say no food for table |
Before evening we crack our brain ooh |
Where I come from |
Okada be our transport |
Trotro station be our airport |
We no get Visa, so how we go fly oo |
Where I come from |
E be who you know oo |
And where I come from |
Nobody knows, nobody knows tomorrow |
Lomi ee lomi |
Ibe like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
Where I come from, nobody go pay ransom |
Where I come from |
Ibe like sey nobody dey care oh my God |
Where I come from, people dey try Phantom |
Pikin dey fly to London |
But I tell you If you try you go taya oo |
Lomi ee lomi |
E be like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
(traducción) |
De donde vengo, nadie va a pagar rescate |
De donde vengo |
E ser como si a nadie le importara, oh Dios mío |
De donde vengo, la gente prueba Phantom |
Pikin dey volar a Londres |
Pero te digo que si lo intentas te vas taya oo |
De donde vengo |
Dem no encaja hablar gente importa |
por eso |
Yo no voy a la iglesia oo |
Mi biblia para mi pecho oh |
Yo ser mi propio pastor |
Lomi ee lomi |
Soy como si soñara |
no quiero despertar |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin hombre sin ver antes |
Lomi ee lom, pah pah pah |
La vida es una guerra, no quiero caer |
Yo digo oh baba Dios |
Ayúdame a romper este muro |
Sé que la vida es una guerra, no quiero caer |
Yo digo oh baba Dios |
Ayúdame a romper este muro |
De donde vengo |
Muchos problemas dey oo |
Yo digo que no hay comida para la mesa |
Antes de la noche nos rompemos el cerebro ooh |
De donde vengo |
Okada sea nuestro transporte |
La estación de Trotro sea nuestro aeropuerto |
No obtenemos Visa, entonces, ¿cómo vamos a volar? |
De donde vengo |
E ser quien tu conoces oo |
Y de donde vengo |
Nadie sabe, nadie sabe mañana |
Lomi ee lomi |
Soy como si soñara |
no quiero despertar |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin hombre sin ver antes |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
La vida es una guerra, no quiero caer |
Yo digo oh baba Dios |
Ayúdame a romper este muro |
Sé que la vida es una guerra, no quiero caer |
Yo digo oh baba Dios |
Ayúdame a romper este muro |
De donde vengo, nadie va a pagar rescate |
De donde vengo |
Soy como si a nadie le importara, oh Dios mío |
De donde vengo, la gente prueba Phantom |
Pikin dey volar a Londres |
Pero te digo que si lo intentas te vas taya oo |
Lomi ee lomi |
E ser como yo sueño |
no quiero despertar |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin hombre sin ver antes |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
La vida es una guerra, no quiero caer |
Yo digo oh baba Dios |
Ayúdame a romper este muro |
Sé que la vida es una guerra, no quiero caer |
Yo digo oh baba Dios |
Ayúdame a romper este muro |